Thread Rating:
  • 0 Vote(s) - 0 Average
  • 1
  • 2
  • 3
  • 4
  • 5
ajubadu wetin dey - somboy
#1
i be ur brother fron naija.naijas just dey maintain well for this side.men i get small wahala o.bin get 75 for step 1 n na im wey i won do all my life.i possible say i fit still do am no matter the hospital.i dey prepare for step 2.make u reply.
Reply
#2
Is this a joke?
Because I don't get it?
Reply
#3
Bajan, it is no joke. It is addressed to me and I got it. Somboy, link me up for ikenwata@blackplanet.com.
Reply
« Next Oldest | Next Newest »


Forum Jump: